album cover

Resilience

4World2023
album cover
Resilience was released on November 24, 2023 by SOÈY as a part of the album Resilience - Single
ReleasedNovember 24, 2023
LabelSOÈY
LanguageEnglish
BPM75
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

(Savage)
Holy Ghost I dey your gate
All of the tears I've been shedding for days
Say me I no fit to reason again
All of the lies wey dem tell me for years
2021 I lost my feelings
Many dey my back and they want me finish
If no be God my parent and siblings
My palava for to tear me pieces
Pray work never loosegaurd
Na the thing wey my mama bin dey tell me when I was a child
Your 24 25 26 na to open your mind
Along the line you go shine if you gon shine
So it is it is what it is
No matter what it takes
I dey for my peak
It is it is what it is
You cannot take me away
I dey for my peak
Holy Ghost fire
Holy Ghost fire
Holy Ghost fire
Come take my fight
Holy Ghost fire
Holy Ghost fire
Holy Ghost fire
Come take my fight
2023 everything make sense
But sometimes I dey lose myself
At some point e be like I go lose my earrings
Now I'm counting my blessings
Chase chase o chase o yeah
And I've been chasing I no fit let you go
Holy Ghost fire
Holy Ghost fire
Holy Ghost fire
Come take my fight
Holy Ghost fire
Holy Ghost fire
Holy Ghost fire
Come take my fight
Take my fight
Take my fight
Take my fight
Take my fight
Take my fight
Take my fight
Take my fight
Come take my fight
Written by: Adelakun Akinkunmi Abisoye

Shazam Footer

Select language:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Follow Us

Loading...