Credits
COMPOSITION & LYRICS
Romeo Odame
Songwriter
Lyrics
[Verse 1]
Rain go fall ago shine too
No stopping till I pass through
Million times den don try but I still move
What dey can't do wey ado cool
Me amake dem look look
Many many ways dem dey try but I still move
[Chorus]
They con dey fire at me
They want to retire me
Those times wey adey suffer oo
No one did believe in me
Many many years man stayed low
All those times grinding on the low
Slow motion better than no motion
Slow motion better than no motion erhnn
Slow slow slow ago climb to the ceiling erhnn
Slow motion better than no motion
They wan dirty ma face but aget the lotion erhn
[Verse 2]
They keep on oppressing me
I'm on the road banging
Ano dey hear what dey tell me
They keep on hating on me
They keep on oppressing me
I'm on the road banging
Ano dey hear what dey tell me
They keep on hating on me
[Chorus]
They con dey fire at me
They want to retire me
Those times wey adey suffer oo
No one did believe in me
Many many years man stayed low
All those times grinding on the low
Slow motion better than no motion
Slow motion better than no motion
Slow motion better than no motion
Slow motion better than no motion
Slow motion better than no motion
They keep on oppressing me oo
Nothing
Written by: Romeo Odame