album cover
Kan Yan Fun
5,569
World
Kan Yan Fun was released on December 1, 2023 by KILOGBEDE RECORDS as a part of the album Ukanigbe
album cover
Release DateDecember 1, 2023
LabelKILOGBEDE RECORDS
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM

Credits

PERFORMING ARTISTS
Mavo
Mavo
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
OSEREMEN MARVIN
OSEREMEN MARVIN
Songwriter

Lyrics

[Intro]
Comot body, comot body jọ
No more way for poor people yeah yeah
No more way for poor people yeah yeah
No more way for poor people yeah yeah
Yeah yeah
[PreChorus]
Gbe me lu? Gbe me lu? Gbe me lu?
What me doing there?
Juju wey you do me just comot a while ago
Ṣe you wan dey whine my pastor
Ṣe you wan whine my mother
Ṣe you wan dey whine her prayer
Me I no be gamer this no be casino
Ṣe you no be gamer but you play me ninetendo
She say she no been intend o
[Chorus]
Komosode kan fun, kan yan fun
All the girls, lẹgbẹgbẹ
Say them call me Kilogbede
Kan ya fun
Kilogbede kan yan fun
Komosode kan fun, kan yan fun
All the girls, lẹgbẹgbẹ
Say them call me Kilogbede
Kan yan fun
Kilogbede kan yan fun
[Chorus]
Komosode kan fun, kan yan fun
All the girls, lẹgbẹgbẹ
Say them call me Kilogbede
Kan ya fun
Kilogbede kan yan fun
Komosode kan fun, kan yan fun
All the girls, lẹgbẹgbẹ
Say them call me Kilogbede
Kan yan fun
Kilogbede kan yan fun
[Verse 1]
Say the matter no been long like that
Baby ṣe you know me say na big tonka
Say she know my alma-mater
Ṣe you know my mama matter
Na be her first omonemegba
The matter no been long like that
Baby ṣe you know me say na big tonka
Ṣe you know my mama matter
Na be her first omonemegba
[PreChorus]
Gbe me lu? Gbe me lu? Gbe me lu?
What me doing there?
Juju wey you do me just comot a while ago
Ṣe you wan dey whine my pastor
Ṣe you wan whine my mother
Ṣe you wan dey whine her prayer
Me I no be gamer this no be casino
Ṣe you no be gamer but you play me ninetendo
She say she no been intend o
[Chorus]
Komosode kan fun, kan yan fun
All the girls, lẹgbẹgbẹ
Say them call me Kilogbede
Kan ya fun
Kilogbede kan yan fun
Komosode kan fun, kan yan fun
All the girls, lẹgbẹgbẹ
Say them call me Kilogbede
Kan yan fun
Kilogbede kan yan fun
[Chorus]
Komosode kan fun, kan yan fun
All the girls, lẹgbẹgbẹ
Say them call me Kilogbede
Kan ya fun
Kilogbede kan yan fun
Komosode kan fun, kan yan fun
All the girls, lẹgbẹgbẹ
Say them call me Kilogbede
Kan yan fun
Kilogbede kan yan fun
[Verse 2]
Me I no dey gbadu this your dominancing
Why the baby so nonchalant
But she want me around
She can't resist my swag
Woyo woyo woyo woyo
Baby do me solo solo
You no been want all my money
Vlamdir din din din
Vlamdir, Vlamdir din din din
Komosode kan fun, kan yan fun
All the girls, lẹgbẹgbẹ
Say them call me Kilogbede
Kan ya fun
Kilogbede kan yan fun
Komosode kan fun, kan yan fun
All the girls, lẹgbẹgbẹ
Say them call me Kilogbede
Kan yan fun
Kilogbede kan yan fun
Komosode kan fun, kan yan fun
Written by: OSEREMEN MARVIN
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...