album cover
Prayer
14
Afro-Pop
Prayer was released on December 1, 2023 by 6122660 Records DK as a part of the album Omo Nobody - EP
album cover
Release DateDecember 1, 2023
Label6122660 Records DK
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM93

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Ogunlayi Temitope Wanle
Ogunlayi Temitope Wanle
Songwriter

Lyrics

Lulu
Fire
Steady grinding everyday
And I dey pray koluwa gbo ebe mio
To make am this life
You gotta hustle
Kode mase jeje si o
Oye kin ti bawon lowo
Darijimi Toba je p'ese nio
Cox I dey sing I dey rap
Mon tun fun won l'orin ton sen gbese si o
Na you know when I dey cry
Na you know when I dey happy
Na you know when I dey grind
The hustle na grace
No be by person wey sabi
Everyday me gat to try cos
Iya mary must to happy o
O normal komo eleran broke
But ko normal kotun f'egun mu gari
Everyday hustling
Everyday won bu mi
Baba mi answer my prayer
Everyday troubling
Them been dey trouble me
Baba mi answer my prayer
Everyday won bumi
Money dey worry me
Baba mi answer my prayer
Koto di pe o sun mi
Koto di pe won mu mi
Baba mi answer by fire
Depression dey kill person
Depression dey kill person Oh no no
Emi omo nobody
I gat nobody I no see anybody
E dey kill person
E dey kill person wo wo wo wowo
Emi Omo Nobody
I gat nobody ye ye ye
Na you know when I dey cry
Na you know when I Dey happy
Na you know when I dey Grind
Mo gbaju mo phone mi
Nigbati kosi lapi
Everyday me gat to try cox
Iya mary must to happy
O normal komo eleran broke
But ko normal kotun f'egun mu gari
Everyday hustling
Everyday won bumi
Baba mi answer my prayer
Everyday troubling
Them be dey trouble me
Baba mi answer my prayer
Everyday won bumi
Money dey worry
Baba mi answer my prayer
Kotodipe o sun mi
Kotodipe won mumi
Baba answer by fire
Na you know when I dey cry
Na you know when I Dey happy
Na you know when I dey Grind
The hustle na grace
No be by person wey sabi
Everyday me gat to try cox
Iya mary must to happy
O normal komo eleran broke
But ko normal kotun f'egun mu gari
Wanle
Written by: Ogunlayi Temitope Wanle
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...