Lyrics

Steady trying, dem ah trying to kill my vibe I no get time for no fuckin' parasite I just want liquor and likkle bit of ice Money and my peace I never compromise Me know say talk is cheaper We no send dem attention seeker XXL the gyal dem ah ginger My baby you for signal me make I know Baby you for ginger me make I know Feel it coming closer, yeah I can feel it coming closer, yeah E be like gongo aso I stand on what I know Come make I tell you the things I know Faaji na turn by turn My baby fine, fine, fine Give you my time, time, time Oya listen the things I know Faaji na turn by turn It's the way she move body oh Na the way she jubadi It's the way she move body oh Baby softly move body See the way I'm feeling right now Issa vibe say no money can buy And shoulda been a crime when she whine, fit to kill mankind Why you do that? Tell me, why you do that You should see the way, she dey do the rumba You should see the way, her body dey maneuver Ko-ko-ko, wetin she gimme chop? I don't know Know say I pull up when she want, want, want Oh no E be like gongo aso I stand on what I know Come make I tell you the things I know Faaji na turn by turn My baby fine, fine, fine Give you my time, time, time Oya listen the things I know Faaji na turn by turn E be like gongo aso I stand on what I know Come make I tell you the things I know Faaji na turn by turn My baby fine, fine, fine Give you my time, time, time Oya listen the things I know Faaji na turn by turn It's the way she move body oh Na the way she jubadi It's the way she move body oh Baby softly move body
Writer(s): Unknown Composer Author, Douglas Agu Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out