album cover

Jelo

5Alternative2023
album cover
Jelo was released on December 7, 2023 by More Grace Records/Broken Angel. as a part of the album Jelo - Single
ReleasedDecember 7, 2023
LabelMore Grace Records/Broken Angel.
LanguageEnglish
BPM114
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Mo jelo (Eee-ah)
Jelo o (Eee-ah)
Mo ti jelo (Eee-ah)
Jelo (Oh no)
Catamatophia
Many things wey dey my mind
Wey me i have to say
If i let you go
Omo na me go feel the pain
With the rate wey things dey be
Me just dey run my race
Now the hustle don dey pay
We thank GOD for rainy days
Bon shen gbe wa
Lon shen gbe lo
Ofe pemi biti apena
I don cook now
Oma toh jina
I dey lowkey, cause the hustle long
I go ball like habibi
Many fine girls wan p me
Sey loma dabi movie
I go get my own grammy
Adupe fun Eledumare
Adupe fun Olohun Oba (adupe fun Olohun Oba)
Na Him give me the package, so
Make nobody come dey buga (so, make nobody come dey buga)
When I do ti-ti-kati
Dem dey dance
Dem dey josi oh (dem dey dance, dem dey josi oh)
Oh-nuh, oh-nuh, oh-nuh (oh-nuh, oh-nuh, oh-nuh)
Pheelz
Ba mi korin o (Eee-ah)
Ba mi ki Olo'un (Eee-ah)
Mo ra Casamigos (Eee-ah)
Aje on kolos (Eee-ah)
Mo jelo (Eee-ah)
Jelo o (Eee-ah)
Mo ti jelo (Eee-ah)
Jelo (Oh no)
Written by: Pheelz & Young John

Shazam Footer

Select language:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Follow Us

Loading...