album cover
Shine
album cover
Shine was released on December 15, 2023 by Hitztv Media as a part of the album WORLDBOY - EP
December 15, 2023
LabelHitztv Media
LanguageEnglish
BPM97
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

Oh oh oh oh ah ah
Boy dosh
Ah ah
Oh oh oh oh ahh
Atide de de
Worldboy Dey here mo ti gberede
They be like what I wanna say say say
Make dem gimme book make I write essay
To ba je ti orin mo nko yati o (mo nko yati o)
Asese bere I'm just starting o (I'm just starting o)
Ashima debe lo la sati o (lo la sati o)
Wey I go pull up for your party o
In Aston Martin o
I no dey rush ko nse ejor mi o
No dey pressure me o
Woni kin stop, se eyin legbon mi o
Abi eyin lenbo mi o
Yeee! Ahhhh!
They can't take my shine away
They can't feel my pain ahhn
They can't see the stars by day
Oluwa ti se naaa
They can't take my shine away
They can't feel my pain ahhn
They can't see the stars by day
Oluwa ti se naaa
See my life I no care, anything wey dem won yan
I Dey find help I no see, see me self I don try
Body hot I need medicine holy water cool my temper ahh
No put me for parol o
No put me for yawa o
Anything wey I pray for, e go even do jara o
They can't take my shine away
They can't feel my pain ahhn
They can't see the stars by day
Oluwa ti se naaa
They can't take my shine away
They can't feel my pain ahhn
They can't see the stars by day
Oluwa ti se naaa
Atide de de
Worldboy Dey here mo ti gberede
They be like what I wanna say say say
Make dem gimme book make I write essay
Ahah! Worldboy!!!
Written by: Jamiu Indris
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...