album cover
Colos
album cover
Colos was released on December 14, 2023 by Only God Music as a part of the album HOPE
AlbumHOPE
December 14, 2023
LabelOnly God Music
LanguageEnglish
BPM120
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Lo lo lo lo lo
Hp Zendo
Mad oh
Give am belle
Lo lo lo lo
Lo lo lo lo
So many things they bother me
They want to kill my ginger ni
I just dey do my thing
Mofe ko Ile
Mofe ra le
No be say I sabi
E be all these things
Jealousy for industry
Brother do your thing
Make I do my thing
Them say I dey on colos
Colos colos colos
My ginger pass e colos
Colos colos colos
Anywhere I go dem like to follow
My ginger pass e colos
Brother do your thing
Make I do my thing
Them say I dey on colos
Colos colos colos
My ginger pass e colos
Anywhere I go dem like to follow my ginger pass e colos
Written by: Ogun Omumati Hope
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...