Credits

PERFORMING ARTISTS
qarmoo
qarmoo
Performer
Clinton Chukwuma Ezechukwu
Clinton Chukwuma Ezechukwu
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Clinton Chukwuma Ezechukwu
Clinton Chukwuma Ezechukwu
Songwriter

Lyrics

Ah badman qarmoo dey
You're know oh
Day time or night
I dey search for that sign
Dollar dollar bills
More dollar dollar bills
Dey my mind oh
Na the only thing dey my mind o o
The only thing dey my mind o oh oh oh
I no wan hear say me
I no see that money
I no wan hear say
Sapa gumming body eh
Na money talk oh
Everytime dey calling on me
Wan be the girl dem sugar
Make their candy crushing on me yeah
Two heads to better pass
Franklin benjamin
Show me the head wey
Better pass franklin benjamin
All the boys and the girls
Them dey die for the benjamin
Thats why me chasing this benjamin
Get the money getty benjamin
Day time or night
I dey search for that sign
Dollar dollar bills
More dollar dollar bills
Dey my mind o
Na the only thing dey my oo oh
The only this dey my mind o oooh
So whose  gonna know
Whose gonna know say
I work hard
If the money no show for hand
If the money no show for hand
Whose gonna believe me
Whose gonna believe me
You go explain tire
(Explain tire)
Thats why man man ah work
Work ,work, 24/7 on this system
Man man ah work work work
No no dey sleeping, no no sleep oh
Want to get this benji
Wanna spend this benji
Uh benjiii ee
Day time or night
I dey search for that sign
Day time or night
I dey search for that sign
Written by: Clinton Chukwuma Ezechukwu
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...