album cover
Shine
9
Afro-Beat
Shine was released on December 20, 2023 by Hesting Distributed By ZagaEmpire Entertainment as a part of the album Shine - Single
album cover
Release DateDecember 20, 2023
LabelHesting Distributed By ZagaEmpire Entertainment
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Abiodun Hassan
Abiodun Hassan
Songwriter

Lyrics

Only money dey mind yeah
Plenty yawa wey man can't tell
I just keep it to myself
Because who I get wey I wan tell?
Everybody get him own o
Tell busy body make dem dey on their own o
Grace and mercy make e follow
Make I no beg tomorrow
Woo wuuhh
All we wanna do is party
I know enemies don't like it
That's why we keep on rocking
Moving mad like nonstopping
All we wanna do is party
I know enemies don't like it
That's why we keep on rocking
Moving mad like nonstopping
I know bobo no go die
Because sey na must to shine
I know devil wan try
But baba God be the most high
I know bobo no go die
Because sey na must to shine
I know devil wan try
But baba God be the most high
I know bobo no go die
Angel Micheal ko gbere wa o
Angeli to pin re, to n ko ja o
Mashe gbagbe mi ko to lo far o
Leba
Won de le won de leba
Olorun maje kin ri alakoba
I go see dem later
Shoutout to my haters
When the money drop, we go jaiye
Ade ma gbo omo meji lole
Popping bottles pelu Moet
Tonight baby you know I won't kiss and tell
My energy e dey ginger dem
Put the body on the **** dem
Plenty raba wey man no fit tell
Woo wuuhh
All we wanna do is party
I know enemies don't like it
That's why we keep on rocking
Moving mad like nonstopping
All we wanna do is party
I know enemies don't like it
That's why we keep on rocking
Moving mad like nonstopping
I know bobo no go die
Because sey na must to shine
I know devil wan try
But baba God be the most high
I know bobo no go die
Because sey na must to shine
I know devil wan try
But baba God be the most high
Written by: Abiodun Hassan
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...