album cover
Para
15
Afro-Beat
Para was released on December 15, 2023 by Distributed by 99Media as a part of the album Para - Single
album cover
Release DateDecember 15, 2023
LabelDistributed by 99Media
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM115

Music Video

Music Video

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Akinseto Michael
Akinseto Michael
Songwriter

Lyrics

The matter plenty bi ti owo Bentley
Like something precious babygirl do me gently
I fit fight for your matter like jet Li
Omo iya mi omo toh ja ni
Je ka lor jo shaye ni Miami
Swag steady dripping ice price zamani
Swag wey they cause trouble from here to Miami
Swag wey they make pretty girl won they lami
Have been grinding every night
I they pray make hustle they pay
I get believe in myself
Wipe ko si bi ti mi o lede
Have been singing every night
I they pray make hustle they pay
I get believe in myself
Wipe ko si bi ti mi o lede
Awon temi para gon
Awon temi paro lor
Awa o gbokankan
Awon temi kana gon
Awon temi para gon
Awon temi paro lor
Awa o ri kankan
Awon temi kana gon
Que sera sera wetin go be go be
Hakuna matata wa je ka jaiye
O pe mi zaddy I no be your daddy
Wetin they make me they hot
Won lor wadi
Ha won lor wadi shey won fe wa ni
Many many girls they to fe lami
I just the enjoy myself mo fe la ni
OT por gon them they ask you be fela ni
Have been grinding every night
I they pray make hustle they pay
I get believe in myself
Wipe ko si bi ti mi o lede
Have been singing every night
I they pray make hustle they pay
I get believe in myself
Wipe ko si bi ti mi o lede
Awon temi para gon
Awon temi paro lor
Awa o ri kankan
Awon temi kana gon
Awon temi para gon
Awon temi paro lor
Awa o ri kankan
Awon temi kana gon
Awon temi para gon
Awon temi paro lor
Awa o ri kankan
Awon temi kana gon
Awon temi para gon
Awon temi paro lor
Awa o ri kankan
Awon temi kana gon
Written by: Akinseto Michael
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...