album cover
Ojoro
4
Alternative
Ojoro was released on December 20, 2023 by Smith Wire as a part of the album Ojoro - Single
album cover
Release DateDecember 20, 2023
LabelSmith Wire
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM109

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Smith Wire
Smith Wire
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Smith Wire
Smith Wire
Songwriter

Lyrics

Smith Wire Running high
Running higher oh yeah yeah yeah
Oh yeah yeah
I can\'t lie many many things wey dey bother my mind
Only me sabi how I toll my dice to where money dey
My bro dont lose guard Broody check your time me and my gee outside
Money on my mind no more dulling vibes
**** from hood Self dey feel my vibes
Even who Sabi still Dey carry last
Padi Padi puff puff pas moti reason Aye oo
This life no balance
This life no balance
Even who sabi still dey carry last
Eti shey ojoro oo
This life no balance
This life no balance
Even who sabi still dey Carry last yeah yeah
On God mowa eni ba lomo
When money no dey mo kingbe soba
Na me dey para dey call me wire
When I drop the hit won ki gbe yepa
Owo mi loke mo ke hallelujah
Where my fans dey eka hallelujah
Hallelujah’s Hallelujah Hallelujah’s
Hallelujah Hallelujah’s
Owo mi loke mo ke hallelujah
Where my fans dey eka hallelujah
Hallelujah Hallelujah Hallelujah’s ah ah Aye
This life no balance
This life no balance
Even who sabi still dey carry last
Eti shey Ojoro ooh
This life no balance
This life no balance
Even who sabi still dey Carry last oh yeah
Written by: Smith Wire
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...