album cover
Roman
25
Alternative
Roman was released on December 14, 2023 by Roman as a part of the album Rome
album cover
AlbumRome
Release DateDecember 14, 2023
LabelRoman
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM80

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Roman DC
Roman DC
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Wilfred Inegbenose
Wilfred Inegbenose
Composer
Onyedika Emmanuel Odimb
Onyedika Emmanuel Odimb
Composer
Oluwadamilola John Lasisi
Oluwadamilola John Lasisi
Composer
Emmanuel Osas
Emmanuel Osas
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Maurice Star
Maurice Star
Mixing Engineer
Vynchie PMTO
Vynchie PMTO
Producer

Lyrics

Dey try build my empire
Na why dem Dey call me Roman
Sis nene Dey call me but me
I Dey find my own bar
I leave benin city and I come to a place of no man
Father guide my way cos your pikin go lean on your shoulder
Fast money fast life
Fast kele fast wife
Fast pj, fast flight
bro I’m sorry sacrifice
Get set on your mark
You start running , no time
No Dey dull for me me,
You know I gat chase big bags ,
Fast cars , dreams high
Bad bitches , bad vibes
More henny more ice
No checking, no lines
Everyone of us Dey see cos the vision so bright
Baby don’t you leave , everything go Dey alright
Industry fever
Dem wan make me shiver
Na me be their leader
Na me turn dem sinner
Piriri ring her
Pull up when I need her
E remain e small thin
Make I go sambisa
Oh no no no
carry me dey go
How Water enta coconut
Nobody know
How sugar take Dey sweet o nobody know
How salt no dey bitter, omon nobody know
I Dey try build my empire
Na why dem Dey call me Roman
Sis nene Dey call me but me
I Dey find my own bar
I leave benin city and I come to a place of no man
Father guide my way cos your pikin go lean on your shoulder
I dey mind my business ,
I no dey find person own !
I Dey mind e my business
I no Dey find person own oh o
Written by: Emmanuel Osas, Oluwadamilola John Lasisi, Onyedika Emmanuel Odimb, Wilfred Inegbenose
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...