album cover
Diamonds
album cover
00:00
00:20
00:25
00:45
00:50
00:55
01:15
02:15
00:00
02:29
Past 7 Days
Diamonds was discovered most frequently at around 45 seconds into the song during the past week

Music Video

Music Video

Lyrics

[Verse 1]
Diamonds on my ring, diamonds on my pinky
I dey wait for the kele wey go come and play play
You know Big Wiz yeah my life so crazy
I be repping for the ghetto long time e don tey
Yeah man dey grind here for days
What I dey feel what you feel not the same (Ehn ehn)
My man have seen better days
So many things I been take for the pain
[PreChorus]
Yeah I fit tell you many things but I say nothing
Say this life naso e be, brother what go be go be
Gan-an gan-an
I fit tell you why I live so dangerously
Men dey go through things for real
But we dey sure we go see better days
Yeah yeah
[Chorus]
Stand wella
And I get the gbẹdu wey dey make dem bounce wella
Make I dey do things wey go make my mind wella
Badboy Wizzy no dey follow no fella
Got a couple ladies I fit call any weather oh
And we no come to dey waste time
Po po di po hear the music dance wenna
Diamonds no dey force e self to shine wenna
Stay pon my Js ah, yeah yeah
[Verse 2]
Pretty please miss me with the bull shit
Mr BigWiz Mr Bigman no one test
Mr Louis V sipping 42 with twenty girls
Gbe mi trabaye, jẹ a ṣe
Mi o le ṣalaye life na holiday
Big kala we been tough from the jump e don tey
My brother don't play nothing we no face
[PreChorus]
Yeah I fit tell you many things but I say nothing
Say this life naso e be, brother what go be go be
Gan-an gan-an
I fit tell you why I live so dangerously
Men dey go through things for real
But we dey sure we go see better days
Yeah yeah
[Chorus]
Stand wella
And I get the gbẹdu wey dey make dem bounce wella
Make I dey do things wey go make my mind wella
Badboy Wizzy no dey follow no fella
Got a couple ladies I fit call any weather oh
And we no come to dey waste time
Po po di po hear the music dance wenna
Diamonds no dey force e self to shine wenna
Stay pon my Js ah, yeah yeah
[Outro]
P!
Written by: Ayodeji Ibrahim Balogun, Peace Emmanuel Oredope
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...