album cover
Dilemma
7
Afro-Beat
Dilemma was released on December 29, 2023 by Dubble Billz Records as a part of the album Twist - Single
album cover
Release DateDecember 29, 2023
LabelDubble Billz Records
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM74

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Emmanuel Daniel Vundabo
Emmanuel Daniel Vundabo
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Tabakaji
Tabakaji
Producer
Dubble Billz Studios
Dubble Billz Studios
Recording Engineer

Lyrics

Mmhmm Mmm Mmm Yeah
Iyeah eeeh Iyeee eeeh Yeaaah
Aaah iyaah
Ah
E no dey hard you to talk nonsense
On top matter wey no make sense
Small thing and you don dey para
Madam, abeg stop the yawa
No be me wey carry you come here
You carry yourself, you waka come my place
No dey stress me, I no like problem
Na love I dey do, I no buy market
I just wanna have a girl who really gets me
No man deserves to be lonely-
Even Adam himself him been get Eve
I no mind if you dey follow me dey run things
And you need money to dey spend
If I no work, then how we go dey chop
Only Baba God dey do magic
Me, I no dey do sorcery
Maybe men wey dey work
No suppose get girlfriend oh
And all the girls
Go fit marry broke boys oh
But if I work hard, then I no get your time
And if I no work, then I dey broke oh
Oh no oh
Which kind wahala come be this
Ohhhh Ohhhh Oh
men wey dey work
No suppose get girlfriend oh
And all the girls
Go fit marry broke boys oh
'Cause if I work hard, then I no get your time
And if I no work, then I dey broke oh
Oh no oh
Which kind wahala come be this
Ohhhh Ohhhh Oh
E be like say love done taya you
Abi you taya for me
You got me down on my knees
I'm begging you please
Don't let me be
The way I no go show
The way wey e dey pain when you speak those words
Na cry wey I dey cry and my heart dey bleed
I don taya
Make person pour me water
Make person pour me water
To cool a man down
I no dey like stress, I no like problem
If nah wahala you carry, oya, pack and go
You think say the world dey revolve around you
If I press, I swear, you go need food chop
And nobody go buy if money no dey
Nobody buy food if money no dey
Maybe men wey dey work
No suppose get girlfriend oh
And all the girls
Go fit marry broke boys oh
'Cause if I work hard, then I no get your time
And if I no work, then I dey broke oh
Oh no oh
Which kind wahala come be this
Ohhhh Ohhhh Oh
men wey dey work
No suppose get girlfriend oh
And all the girls
Go fit marry broke boys oh...
'Cause if I work hard, then I no get your time
And if I no work, then I dey broke oh
Oh no oh
Which kind wahala come be this
Ohhhh Ohhhh Oh
Which kind wahala be this
Written by: Emmanuel Daniel Vundabo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...