Lyrics

Eyeh, ai Eyeh (ai) Ehen Naso e go My guy for road We just Dey smoke Dey take colos The guys for back dey follow go Before we know We jam popo Dem don dey task See format oh Me sef dey wonder What to do You snooze collect The men dey vex With all the ref Wey dey the desk All men don shamaya oh Dey don mezebu Don dey on gbaraga oh Dey Don mezebu All men Don shamaya oh Dem Don mezebu Don dey on gbaraga oh Drop something, men no fit to talk If not for God that day for rough I thank God say e no been sup Me sef don high, no mind my talk Ahahn Me sef don shamaya oh I don mezebu Dey dey on gbaraga oh Don mezebu Me sef don shamaya oh I don mezebu Don dey on gbaraga oh I don recall, been dey for floor Them point my guy, they show am gun And for my mind, I don dey run Them crack the gun My heart comot Ahnahn Abi them don shamaya oh Them don mezebu Don dey on gbaraga oh Don mezebu Abi them don shamaya oh Them don mezebu Don dey on gbaraga oh Don (Manji Singz songs yh) (Manji Singz songs yh)
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out