album cover
All Men
318
Afro-Pop
All Men was released on December 17, 2023 by RAVEBOYMUSIC as a part of the album Come On / All Men - Single
album cover
Release DateDecember 17, 2023
LabelRAVEBOYMUSIC
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM95

Credits

PERFORMING ARTISTS
Manji Singz
Manji Singz
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Manji Kode
Manji Kode
Composer, Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Manji Sunday Kode
Manji Sunday Kode
Producer

Lyrics

Eyeh, ai
Eyeh (ai)
Ehen
Naso e go
My guy for road
We just Dey smoke
Dey take colos
The guys for back dey follow go
Before we know
We jam popo
Dem don dey task
See format oh
Me sef dey wonder
What to do
You snooze collect
The men dey vex
With all the ref
Wey dey the desk
All men don shamaya oh
Dey don mezebu
Don dey on gbaraga oh
Dey Don mezebu
All men Don shamaya oh
Dem Don mezebu
Don dey on gbaraga oh
Drop something, men no fit to talk
If not for God that day for rough
I thank God say e no been sup
Me sef don high, no mind my talk
Ahahn
Me sef don shamaya oh
I don mezebu
Dey dey on gbaraga oh
Don mezebu
Me sef don shamaya oh
I don mezebu
Don dey on gbaraga oh
I don recall, been dey for floor
Them point my guy, they show am gun
And for my mind, I don dey run
Them crack the gun
My heart comot
Ahnahn
Abi them don shamaya oh
Them don mezebu
Don dey on gbaraga oh
Don mezebu
Abi them don shamaya oh
Them don mezebu
Don dey on gbaraga oh
Don
(Manji Singz songs yh)
(Manji Singz songs yh)
Written by: Manji Sunday Kode
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...