album cover
Woski
3
Afro-Beat
Woski was released on December 9, 2023 by Independent as a part of the album Axxtro-Abija - EP
album cover
Release DateDecember 9, 2023
LabelIndependent
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM117

Credits

PERFORMING ARTISTS
Axxtro
Axxtro
Performer
PRODUCTION & ENGINEERING
SinoteMusix
SinoteMusix
Producer, Recording Engineer

Lyrics

AAA AXXTRO
And as e dey go
Say my eyes e dey chook
Omo I geleku
This your waist line
Ba Banging
Woski
Dem know me
The way that you moving this your body
Allow me
Dey whine your waist e dey control me
Oloomi
Oh baby come jubadi for daddy
My tsunami (eee)
Mami jo
Enter my benz o while we listening to Sauti Sol
(Olomi)
Girl you know
Buy you gucci, prada, louis v
Anything you want (want want want want)
Hosanna
Delilah
For your matter I no fit (tire tire tire tire tire)
Hosanna
Delilah
For your matter I no fit (tire tire tire tire)
Oh my asa nwa
Only you giving me vibe wey dey make me dey craze Omo I don nor nor
(I don nor nor)
Omo I don nor nor
And as e dey go
Say my eyes e dey chook
And I don geleku
This your waist line
Muzz me (oouu)
Woski
Dem know me
The way that you moving this your body
Allow me
Dey whine your waist e dey control me
Oloomi
Oh baby come jubadi for daddy
My tsunami (eee)
Mami jo
Enter my benz o while we listening to Sauti Sol
(Olomi)
Girl you know
Buy you gucci, prada, louis v
Anything you want (want want want want)
Hosanna
Delilah
For your matter I no fit (tire tire tire tire tire)
Hosanna
Delilah
For your matter I no fit (tire tire tire tire)
Oh my asa nwa
Only you giving me vibe wey dey make me dey craze Omo I don nor nor
(I don nor nor)
Omo I don nor nor
And as e dey go
Say my eyes e dey chook
And I don geleku
This your waist line
Muzz me (oouu)
Oh my asa nwa only you giving me vibe
Me dey craze omo I don nor
(I don nor nor)
Omo I don nor nor
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...