Lyrics

Hmm why why why why why Say them call me rilex o Haa hmm haaa Hmm why why why why What tomorrow might be nobody can say Ishejukan Oluwa le shey e Wipe away my tears all my sorrow Me I wan they give no wan borrow Yee yee Ayan mi baba lonbami sho Orin me lo gan lamako If I no get key I go fly fense Oma kon mi lomi Inu I swear hit my conscience Only God go fit wipe my tears Carry my cross I they face my fears Hhm hmm Why? Why you con they wish me sad I wish you good but you wish me bad Success is sure mashey gbagbe Baba dakun fami lowo soke You can never be like me no matter how e be No matter how e be I too like money Hmm man gas chase money Onikaluku with there different Bukata Broke man child no they sleep on a sofa Emi n shadura awon shepe Oluwa jowo gbemi leke No really get I they package Torokobo I they manage OmO Ni to ri owo mo le n San le I too they Risk anything e ra ye Success is sure mashe gbagbe Baba dakun fami lowo soke And If the faim don they come I pray make e multiply Sun mo Oluwa pray to the most high Kowo nla wole kawon enemies ferege Wan ni pe mo bad,won ti ni pe mo mó ere shey What tomorrow might be nobody can say Ishejukan Oluwa le shey e Wipe away my tears all my sorrow Me I wan they give no wan borrow Yee yee Ayan mi baba lonbami sho Orin me lo gan lamako If I no get key I go fly fense Oma kon mi lomi Inu I swear hit my conscience Only God go fit wipe my tears Carry my cross I they face my fears By this time next year oye kin ti ja Benz con Oye ko ti mo pe emi ni boss wan Ko ti ma po leti father wan I pray everyday Korimi bamishey Each an everyday I they pray for grace Ha Me I just they try my best Otipegon me I no fit leave the rest Hmmm make I be the best Ni bi ton ti no wo make I no they beg Kowo nla wole kawon enemies ferege Wan ni pe mo bad,won ti ni pe mo mó ere shey Mole ko fuji Ko apala Mo le rege OmO mole ko rege Won ma fe rege eee Won ma ferege Gbogbo wan lomo ferege
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out