album cover
Ojoro
7
Music
Ojoro was released on December 31, 2023 by Independent as a part of the album Ojoro - Single
album cover
Release DateDecember 31, 2023
LabelIndependent
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Credits

PERFORMING ARTISTS
Mullacray
Mullacray
Performer
PRODUCTION & ENGINEERING
Anthem Beatz, Maison Magma
Anthem Beatz, Maison Magma
Producer

Lyrics

Woh woh woh woh woh woh woh
Ojoro ojoro ojoro do me ojoro
I'm lost
I can't seem to find myself
Na only me dey eh eh
I always remind myself
That the same people
Wey you show love
Na the same people
Wey go wan see you fall
And it's so fucked up
What a crazy world
It's impossible
To trust somebody
But how I fit
To trust somebody
When I no even trust my body
Hmm mm
Many people don do
Me Ojoro ojoro ojoro
Do me ojoro o
Some friends do
Me ojoro ojoro ojoro
Do me ojoro o
Even my girl do
Me ojoro ojoro ojoro
She do me ojoro o
Ojoro ojoro ojoro
Do me ojoro o
Ojoro oo oh ojoro oo oh
Do me ojoro
Ojoro ojoro ojoro
Do me ojoro o
Swear sey I go giddem now
Giddem giddem giddem now
Swear to God sey
I go giddem now
I go giddem like that
Giddem like
Giddem like bad
I go giddem like
Giddem now
Bad energy
I no get time
For bad energy
My melodies
My melody is my remedy
Gimme that hennessy
Hennessy is my medicine
And I trust hennessy more
Than I trust any person
I don learn lesson sey
Every disappointment
Yields a blessing
I know woh
You should know woh
I hope you know oh
Ojoro oo oh ojoro oo oh
Do me ojoro
Many people don do
Me ojoro ojoro ojoro
Do me ojoro o
Some friends do
Me ojoro ojoro ojoro
Do me ojoro o
Even my girl do
Me ojoro ojoro ojoro
She do me ojoro o
Do me ojoro ojoro ojoro
She do me ojoro o
Ojoro ojoro ojoro
She do me ojoro o
Ojoro ojoro ojoro
She do me ojoro o
Swear sey I go giddem now
Giddem giddem giddem now
Swear to God sey
I go giddem now
I go giddem like that
Giddem like
Giddem like bad
I go giddem like
Giddem now
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...