Music Video

You Are Great
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Moses Bliss
Moses Bliss
Performer
Festizie
Festizie
Performer
Chizie Ordu
Chizie Ordu
Performer
Ajay Asika
Ajay Asika
Performer
Neeja
Neeja
Performer
S.O.N Music
S.O.N Music
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Moses Uyoh
Moses Uyoh
Songwriter
Festus Ogbidi
Festus Ogbidi
Songwriter
Chizie Ordu
Chizie Ordu
Songwriter
Fafowora Oluwagbeminija Joshua
Fafowora Oluwagbeminija Joshua
Songwriter
Nerat Favour Chuwang
Nerat Favour Chuwang
Songwriter
Asika Oaikhena Destiny
Asika Oaikhena Destiny
Songwriter

Lyrics

You give me wings, now I'm up in the air As I dey plant, You dey give me the rain If no be You, tell me where I for dey? Baba, I thank You (fuze play) Dem for don laugh me, no be today Ebenezer, You dey shower Your grace Na Your light wey dey show me the way Baba, I thank You (eh, eh, eh, eh) Lord, You are great You are greatly to be praised 'Cause e dey happen as You talk am Baba, I thank You (Lord, You are great) Lord, You are great You are greatly to be praised 'Cause e dey happen as You talk am Baba, I thank You Jehovah bu onyeoma (oh-oh) Na You be my agidigba 'Cause e dey happen as You talk am Baba, I thank You Jehovah bu onyeoma Na You be my agidigba 'Cause e dey happen as You talk am Baba, I thank You Me no fit deny o All of my blessings na divine o When I look around o All I see na Your hand o Oh, my daddy o When e sour, You dey make am sweet o This Your grace o E loud o, e dey speak for me o Your grace dey overflow From my head down to my toes Bianule (bianule), bianule (bianule) Ifechukwu ne me o Your love is ever sure I will let the whole world know Chineke (Chineke), Chineke (Chineke) Na You I dey follow (Lord, You are great) Lord, You are great You are greatly to be praised 'Cause e dey happen as You talk am Baba, I thank You Lord, You are great You are greatly to be praised 'Cause e dey happen as You talk am Baba, I thank You (oh na, na, na) Jehovah bu onyeoma (eh-eh) Na You be my agidigba 'Cause e dey happen as You talk am Baba, I thank You Jehovah bu onyeoma Na You be my agidigba (oh, Lord o) 'Cause e dey happen as You talk am Baba, I thank You Baba no dey delay If I call am, na cha, cha, cha Everything na confirm Ein no get time for yama-yama I can't explain the wonders of Your presence in my life Na only You be God I know wey no go fit to lie Odumegwu Judah (Judah) I trowey salama (salama) Onyenemenma (omenma) I'll praise You forever When You check am, You go know Who the blessings dey follow From the northside to the southside Say na Jesus we dey show (Lord, You are geart) Lord, You are great You are greatly to be praised 'Cause e dey happen as You talk am Baba, I thank You (Lord, You are great) Lord, You are great You are greatly to be praised 'Cause e dey happen as You talk am Baba, I thank You Jehovah bu onyeoma Na You be my agidigba 'Cause e dey happen as You talk am Baba, I thank You (onyeoma, eh) Jehovah bu onyeoma Na You be my agidigba 'Cause e dey happen as You talk am Baba, I thank You
Writer(s): Bliss Moses Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out