album cover
S.O.J
Afro-Beat
S.O.J was released on January 3, 2024 by J-Money Music™️ as a part of the album S.O.J - Single
album cover
Release DateJanuary 3, 2024
LabelJ-Money Music™️
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Eedris Ikoghode
Eedris Ikoghode
Songwriter

Lyrics

JaLiiiiii
All these sons of jacob, them no pray mae i wake up,
daughter of Jezebel them wan delay me make i no reach there eeh.
Friend of my enemy is a Frienemy
U gotta really calm down, If you wana Sabi Me
I no dey wish them evil, Na why Blessings dey Follow me. (Folo Follow)
Dem no carry me pass water I swear, Them no Ferry Me
Wait make i die my brother Before you go bury me
I say 'Wait make i die my brother Before you go bury me
Mi Kin Sun , You Know I stay up. ........Ah Ah aahN
My mama no dey sleep ,she stay Prayed Up. ......Ah Ah aahN
If you sleep on Me , You no go wake Up. .............Ah Ah aahN
oro aiye
Oro aiye Mi
Me i dey hustle make i chop.
These people no want make i ball,
Them be dey pray make I fall
Steady grinding, Heading to the Top
oro aiye
Oro aiye Mi
Oro aiye Ninu Adugbo mi
Ah Ah aahN Mi Kin Sun , You Know I stay up. ........Ah Ah aahN
My mama no dey sleep ,she stay Prayed Up. ......Ah Ah aahN
If you sleep on Me , You no go wake Up. .............Ah Ah aahN
Written by: Eedris Ikoghode
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...