Music Video

Featured In

Lyrics

Ayy, oh-yeah-yeah (oh-yeah-yeah) Oh-na-na-na-na-na-na, eh-eh-eh Call me Eugene ayy, yeah-ayy (MzVee) See as I enter the place Anywhere I go I dey burst dem a brain (hiribaba) I'na the club mi a slay None a dem bwoy coulda come cross mi lane (hiribaba) As I enter the place Anywhere I go I dey burst dem a brain (hiribaba) I'na the club me a slay None a dem bwoy coulda come cross me lane (hiribaba) So to God be the glory (hiribaba) They never hear my story (hiribaba) To God be the glory (hiribaba) They never hear my story (hiribaba) From Nima to Borko (hiribaba) Achimota to Drobo (hiribaba) Fadama to Lapaz (hiribaba) Anywhere I dey pass (hiribaba) Story, story I dey make money, never go dey worry (hiribaba) So don't be naughty If you try me dem you go make worry (hiribaba) Because I dey try my best 'Cause I dey work all day until the night time goes away So I will forever be the best I no go wait for tomorrow (tomorrow) I go party today (party today) These days I no dey borrow (borrow) So I say wetin dey Because I dey try my best 'Cause I dey work all day until the night time goes away So I forever be the best So me tell dem say See as I enter the place Anywhere I go I dey burst dem a brain (hiribaba) I'na the club mi a slay None a dem bwoy coulda come cross me lane (hiribaba) As I enter the place Anywhere I go I dey burst dem a brain (hiribaba) I'na the club me a slay None a dem bwoy coulda come cross me lane (hiribaba) So to God be the glory (hiribaba) They never hear my story (hiribaba) To God be the glory (hiribaba) They never hear my story (hiribaba) From Keta, Kumasi (hiribaba) Techiman, Obuase (hiribaba) Fadama to Lapaz (hiribaba) Anywhere I dey pass (hiribaba) Shot from the ghetto there mokomoko le I dey work all day gb3k3, leebi k3 shwane If I don't make am, boy I gat know say But I go catch there like o-le-le-le-le-le O-le-le, o-le-le-le-ku-le-le Where dem dey now I make so fresh Them dey ask me charlie how you dey-dey? (Eh-eh) You wanna know my story? Oh yeah this is my story, ye Now I no dey worry To God I dey give that glory, eh You wanna know my story? Oh yeah this is my story, ye Now I no dey worry To God I dey give that glory, ye See as I enter the place Anywhere I go I dey burst dem a brain (hiribaba) I'na the club me a slay None a dem bwoy coulda come cross mi lane (hiribaba) As I enter the place Anywhere I go I dey burst dem a brain (hiribaba) I'na the club me a slay None a dem bwoy coulda come cross me lane (hiribaba) So to God be the glory (hiribaba) They never hear my story (hiribaba) To God be the glory (hiribaba) They never hear my story (hiribaba) From Nima to Borko (hiribaba) Achimota to Drobo (hiribaba) Fadama to Lapaz (hiribaba) Anywhere I dey pass (hiribaba) Anywhere I dey pass (hiribaba, hiribaba) Ayy, oh-yeah-yeah (hiribaba) Ayy, yeah (hiribaba) Call me Eugene, yeah (hiribaba, hiribaba) Ayy-eh-eh, yeah (hiribaba)
Writer(s): Eugene Marfo, Richard Mensah Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out