Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Stryke Flow
Stryke Flow
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Chisom James Okafor
Chisom James Okafor
Songwriter

Lyrics

Flow
Yeslord
Lesson
One downfall go results to shenking
Make you take time and observe all your friendship
Nah when e red you go know if nah your person
The story no clear
Yeslord
Tells me what's your definition of Life?
Definition of life
Another man born, Another man live and another man kpai
Another man another man another man kpai
You go show love if you see me outside
Show some love
Occupation don cast,
and the people dem cry while they suffering and smiling
Oou oou ouh ouh
{Hook}
Orientation of life
This nah motivation of life
Orientation of life
This nah motivation of life
I do my thing I get reason
Your own reggae fit no fit my rhythm
I no dey cap I just tell you as e be
If you dey fuck with me
You suppose don believe
Confirm nah
Burst it like that
Create Magic like an African Jazz
Give me deal so we go fit transact
If nah this and that
I must look and pass
Normally I no dey give in to negative energy
Formally I want my peace of mind coz nah the remedy
Jah save me from my people wey disguise as Frenemies
Fuck up no dey ever finish Area no get memory
Born soldier
I feel like Taliban
Everywhere Manlamma sweet like oroma
Say nobody Holy pass
Smooth like corota
Dem go feel the vibe I go give them like Taliban
Orientation of life
This nah motivation of life
Orientation of life
This nah motivation of life
Written by: Chisom James Okafor
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...