Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Elteemanni
Elteemanni
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Abdullateef Lawal
Abdullateef Lawal
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Kue_vibes
Kue_vibes
Producer
Phantave
Phantave
Mixing Engineer

Lyrics

Eyaaa Eyaaa Eyaaa Ona ahhh ahhh Ona ahhh Elteemanni dey Kí òmò aràyiè màsè sòpè kò tán Cos you know ilè ayiè asán So many times I go Dey on God If no be money matter máròjò Hustle mí motèramò Mama ní kín jàrà mò Kím mà se akòbàtà Fun egbèmí baba Answer prayer ò I be bad boy I be sinner At the same time Imma believer ahh Call on Jehovah baba mímò All my wahala follow River ahh I'm all about my Muller Blessings Wey go be like ritual Make I shout hallelujah Go on my knees Na baba be my healer ahh Baba jowò dàmi lòhun Majè kòpè è Ki omò inu màlo gbàmi lohun Majè ò ríbè è You no say I Dey hustle Hustle hustle all night long Na only you Wey Dey for me Baba ní kín màlo Baba jowò dàmi lòhun Majè kòpè è Ki omò inu màlo gbàmi lohun Majè ò ríbè è You no say I Dey hustle Hustle hustle all night long Na only you Wey Dey for me Baba ní kín màlo Make I face Wetin face me Because nobody send me Brokenness make Konji No Dey hold me But shout out to my homies Anytime I feel so down Na Dem be my Molly Many people say I no go, go far Wònfí ojùdimí woni mò local But mama tell me boy just be loyal People Wey we Dey beg for help Them Dey carry shoulder But I kept on believing, Smile to those who are deceiving When I Dey grind you no Dey feel me Very soon you go see me for tv Sometimes when I check I know Dey know my real gees Tani eyàn burùkù tání eyan ibi Ni mose kígbè anobi They tryna stop me Bí mòsèlo dabí magic Happiness is my habit Kilode ti àwòn kòn pè mí sadist No money for my pocket No btc for wallet wònipè kin má panic I was born original torie mo she copy Na my phone be my office I also pull up in my Bentley Baba jowò dàmi lòhun Majè kòpè è Ki omò inu màlo gbàmi lohun Majè ò ríbè è You no say I Dey hustle Hustle hustle all night long Na only you Wey Dey for me Baba ní kín màlo Baba jowò dàmi lòhun Majè kòpè è Ki omò inu màlo gbàmi lohun Majè ò ríbè è You no say I Dey hustle Hustle hustle all night long Na only you Wey Dey for me Baba ní kín màlo Baba jowò dàmi lòhun majè kòpè è Ki omò inu màlo gbàmi lohun Majè ò ríbè è You no say I Dey hustle Hustle hustle all night long Na only you Wey Dey for me Baba ní kín màlo
Writer(s): Abdullateef Lawal Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out