album cover
Many Things
4
Afro-Beat
Many Things was released on January 13, 2024 by Independent as a part of the album Many Things - Single
album cover
Release DateJanuary 13, 2024
LabelIndependent
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM114

Music Video

Music Video

Credits

Lyrics

Alayé
Alayé
Alayé
Alayé
Pass me the kpo, make I feel alright
Alayé calm down, we go turn all night
Omo buruku bi emi, I flex all night
See that shima say make I "calm down"
Free me, free me, make I rise so high
Even mummy say make I fly now
Oluwa for my side man fly so high
Omoge me I want to jolly
As you no get me, me am sorry oh
Mo ti gbọ, I heard what you saying
Shey you see say we turn on steady
Peperi peperi peperipepepe
So many thing don happen recently
Mo de de, e plenty for my mind oh
Peperi peperi peperipepepe
So many things don happen recently
Tori mo ti gbon, mo ti so'ke
Turn by turn
Life sef say na turn by turn
Na my turn, me I no fit stop
We go dey chop life, from the streets
To the top
Then who are you to tell me what to do?
I dey live my life getting my peace
No dey live to impress nobody
Dem been dey doubt, I dey do my thing
Hmm, oginidi?
Shey na money, I get am oh hmmm
Sho ma ole show ability
Burst my brain, make I spend a milly
Pass me the kpo make I feel alright
Alayé calm down, we go turn all night
Omo buruku bi emi, I flex all night
See that shima say make I calm down
Free me, free me, make I rise so high
Even mummy say make I fly now
Oluwa for my side, man, fly so high
Peperi peperi peperipepepe
So many things don happen recently
Mo de de, e plenty for my mind, oh
Peperi peperi peperipepepe
So many things don happen recently
Tori mo ti gbon, mo ti so'ke
Peperi peperi peperipepepe
So many things don happen recently
Mo de de, e plenty for my mind oh
Peperi peperi peperipepepe
So many things don happen recently
Tori mo ti gbon, mo ti so'ke
Alayé
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...