Credits

PERFORMING ARTISTS
TGOD DaFlemSpitha
TGOD DaFlemSpitha
Performer
COMPOSITION & LYRICS
ThankGod Samuel
ThankGod Samuel
Songwriter
Alfred Odoki
Alfred Odoki
Songwriter

Lyrics

Verse 1 (TGOD DaFlemSpitha)
How do you react when they lie against you
And everybody believes what they heard about you without hearing you out
Na so e dey be my guy make you no cry
just dry your eyes and get used to it
Find peace in Christ and stay glued to him
and trust God for the kind of heart that knows the intentions of Judas when he blows a kiss
Chorus (T3DD)
Dem do me plenty plenty things e ooh wey my mouth e no fit talk
eye done see many many things e ooh wey my mouth e no fit shout
Dem do me plenty plenty things e ooh wey my mouth e no fit talk
eye done see many many things e ooh wey my mouth no fit shout
me i no want trouble,
me i no want trouble i want my peace
me i no want trouble,
me i no want trouble i want my peace
Verse (Verse 1 TGOD DaFlemSpitha)
For this life you go see many troubles
but in Christ you go win all your battles
There is peace in the midst of the storm
peace in the midst of the storm
For this life you go see many troubles
but in Christ you go win all your battles
There is peace in the midst of the storm
There is peace in the midst of the storm yeah
Chorus (T3DD)
Dem do me plenty plenty things e ooh wey my mouth e no fit talk
Eye done see many many things e ooh wey my mouth e no fit shout
Dem do me plenty plenty things e ooh wey my mouth e no fit talk
Eye done see many many things e ooh wey my mouth no fit shout
Me i no want trouble,
Me i no want trouble i want my peace
Me i no want trouble,
Me i no want trouble i want my peace
Written by: Alfred Odoki, ThankGod Samuel
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...