album cover
Dorathy
Afro-Beat
Dorathy was released on January 2, 2024 by 5918196 Records DK as a part of the album Healingmelody - EP
album cover
Release DateJanuary 2, 2024
Label5918196 Records DK
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM114

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Moses Emmanuel Moses
Moses Emmanuel Moses
Songwriter

Lyrics

Eme no know say he go
Hard like this
Say hin go dey high
Like this
Hin self go Dey find money
Bad girl with that big
Barry set awon satani
Devilcate my accounty
Account balance lor
Awan oti awan ciroc
Small boy biggie god
Hustle to the call
Man no forh , Shayo to the call
Man no hunting anything you talk
Story for the gods
Like formally Dorathy
Big things like big Dorathy
Calm down see no Dey
Form for me
Like formally Dorathy
Big things like big Dorathy
Calm down see no Dey
Form for me
No Dey form for me
You know say normally
Industry is a most
Alon musk
Them go pay us most
Even people wey render us
Say we be worst
Them go come front say
I sabi this guy I swear this
Boy he be worst , but we
Be people for god front , we Dey come front them Dey go back we
Shift front , Jesus as long as he Dey
See us we commit offense
And we pray for our sins
He forgive us
Like formally Dorathy
Big things like big Dorathy
Calm down see no Dey
Form for me
Like formally Dorathy
Big things like big Dorathy
Calm down see no Dey
Form for me
No Dey form for me
Written by: Moses Emmanuel Moses
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...