Lyrics

Aye The chosen one Aye I been don dey outside for way too Long till they let me in Enugu boy wey sapa wan kill till they let me win Na money we dey find make we no lose focus o let's begin Na only God for heaven wey dey send em blessing to help pikin So men don balance Money don dey So men balance o Owo don dey So men don gallant Hustle don pay So men don gallant o Owo don dey So men don balance Money don dey So men balance o Owo don dey So men don gallant Hustle don pay So men don gallant o Owo don dey Owo don too dey Ike ikwu oke okwu adiro zim Stepped in a room full of haters na ndi Orji still ekwuluo pim I smoke up to ease this pressure Cause a lot of things di na obim Mama pray for your boy am grinding acho m ina akota ihe na ubim Esewa with my demons And I call him my loco cause Every night anyi na enwe ezigbote deep conversations I just keep it 1hunid got tunnel vision and ewelom any limitations Am back and better My men kwu na oku ka charger Anyi na ball ka barca Ahh pass their babe tiki taka Money don dey owo don dey You dey wait for my downfall just dey play Them boys said that I won't go far Now am way higher ka onye na ese jay I can't forget I was down on my last last but was grinding any way Told my younging better brace up Imana ngozi anyi no on the way I been don dey outside for way too Long till they let me in Enugu boy wey sapa wan kill till they let me win Na money we dey find make we no lose focus o let's begin Na only God for heaven wey dey send em blessing to help pikin So men don balance Money don dey So men balance o Owo don dey So men don gallant Hustle don pay So men don gallant o Owo don dey So men don balance Money don dey So men balance o Owo don dey So men don gallant Hustle don pay So men don gallant o Owo don dey Aye 50 thousand for my pocket I feel like Elon Sapa don make everybody dey move like felons You no see politicians wey dey use am weapon Me I'm just looking for ladder Wey person wey run em race dey go step on I'm just I'm just tryna make ends meet I'm just tryna let famz eat Got more bars than a candy Guess that came with the frenzy You can never make it Wetin I do these boys All my plans have been destroyed I'm not fighting against this flesh and blood But soldiers have been deployed They no wan learn so I changed the topic Made so much that my name is profit Enough with the gossip God mc so the man dem worship Count my blessings before I lose I don find the road to riches KOK said take off your shoes Don't be rude I been don dey outside for way too Long till they let me in Enugu boy wey sapa wan kill till they let me win Na money we dey find make we no lose focus o let's begin Na only God for heaven wey dey send em blessing to help pikin So men don balance Money don dey So men balance o Owo don dey So men don gallant Hustle don pay So men don gallant o Owo don dey So men don balance Money don dey So men balance o Owo don dey So men don gallant Hustle don pay So men don gallant o Owo don dey
Writer(s): Ali Kenechukwu Arinze, Uroko Edwin Prince Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out