album cover
Balance
album cover
Balance was released on June 3, 2022 by Studio Brat as a part of the album TBH (To Be Honest)
June 3, 2022
LabelStudio Brat
BPM193
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

[Verse 1]
Love wey dem buy no be love, oh
If I gotta buy your love, me no want, oh
Yeah, yeah
No matter what you do, no do pass yourself, oh-oh-oh
Award no dey for sufferhead, oh
[Verse 2]
No be everything be black or white
And no be everything must turn to fight
Shebi na everybody wan go Heaven
But no-no nobody want to kpai, oh-oh-oh
[Verse 3]
Oya make you balance nwayioma
Life no balance nwokeoma
I hope say you gallant onyeoma
When you check your balance
Won ni won wa mi
Dem no get warrant, oh
Me, I just balance, yeah-yeah (Balance it, oh)
Hope say I gallant, yeah, ah-ah
When I check my balance
Balance bam-bam
[Verse 4]
Story of my life, won tun de o
Anything I do, dem go dey pose
Minding my business, jejely jeje oh eh
Oro mi lo n so
Won ni mo ti change
Wo mi fi ni fi ni se mo jo Jesu
Fuck your standard
I don't live for you, no way
[Verse 5]
As you can see
Life is good, I don't taste the money
God is good, na my testimony
Everything turn around on a 360, oh
[Verse 6]
Oya make you balance nwayioma
Life no balance nwokeoma (Life no balance)
I hope say you gallant onyeoma
When you check your balance
Won ni won wa mi
Dem no get warrant, oh
Me, I just balance, yeah-yeah
Pray say I gallant, yeah, ah-ah
When I check my balance
Balance bam bam
[Verse 7]
Everybody get their own for their own body
(Eh, eh-eh)
Good man suffer but bad man get plenty money (Plenty money)
Oluwa ma se keyin simi, oh-oh-oh
Grace pass ability
So if you see chance
[Verse 8]
Better just balance nwayioma
Life no balance nwokeoma
I hope say you gallant onyeoma
When you check your balance
Won ni won wa mi
Dem no get warrant, oh
Me, I just balance, yeah-yeah
Pray say I gallant, yeah, ah-ah
When I check my balance
Balance bam bam
[Verse 9]
Balance bam bam
Inside you Balenciaga
Balance, balance, oh oh
Grace pass ability
Written by: Adekunle Kosoko, Simisola Bolatito Ogunleye
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...