album cover
Talk
63
Afro-Pop
Talk was released on February 9, 2024 by Lekker Music as a part of the album Talk - Single
album cover
Release DateFebruary 9, 2024
LabelLekker Music
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM111

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Samuel Eze Okonkwo
Samuel Eze Okonkwo
Songwriter

Lyrics

Na so I see am
Na so I see am
Na so I see am aaah
People dey talk
People dey yan
People dey yan oooh
Anything you do People
Must talk
People must talk oooh
Anything you do People
Must talk oooh jee jee
People must talk oooh
If you do good dey go talk
Oooh hununu
People must talk oooh
If you do bad dey go talk
Oooh hunuuu
People must talk oooh
Na my matter dey worry dem
Me i no de send dem
Dem dey talk for my back ooo
But i no dey mind dem
See there mouth na poison
Dey too sabi for everything
The Way dey go talk for your matter
They too know for everything eeeh
Na dem know oooh
Na dem know oooh
Na waa aaa aaah
Heee
Na waa for dem
The Way dem dey do
Dem dey do
Dem Dey do Uuuuu
The way dem dey talk
Yesterday
Na waa for dem
Leave me Leave me
Make i enjoy my life
Leave me make i be
No dey put eyes for me
If you go down dey look me
People dey look you too
If go down dey watch me
People dey watch you too
As you dey try to look more
Na less you go see as you Dey
Na my matter dey worry dem
Me i no dey send dem
They dey talk for my back ooo
But i no dey mind dem
See there mouth na poison
They too sabi for everything jee jee
Na dem know oooh
Na dem know oooh
Na waa aaa aaah
Heee
Na waa for dem
The Way dem dey do
Dem dey do
Dem dey do Uuuuu
The way dem dey talk
Yesterday na waa for dem
Hmmm guy ina ako
Onye akuko
Haaba
Onye ashiri gbaka ute
Ga rahu na iro
Onye ashiri gbaka ute
Kedi ife iye emezi nununuoo
Onye ashiri gbaka ute
Ga rahu na iro
Onye ashiri gbaka ute
Kedi ife iye emezi nununuoo
Onye nko eri
I na ako
Ashi ashi ashi
Written by: Samuel Eze Okonkwo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...