Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Richard J
Richard J
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Richard J
Richard J
Songwriter

Lyrics

Oye ye Ona Na Na Na Wake up in the morning and I give thanks to the most High Say dem call me Richard J And everybody know say Na Badman This Year This New Year Chaa Say you go buy that motor Baba God go bless your hustle Na Na Na Na This Year This New Year Chaaa Say you go buy that mansion You go blow, Everybody go sing along Na Na Na Na Na This Year This New Year brother You go born pikin Plenty money go dey, you nor go borrow Na Na Na Na Na This Year This New Year Omakule kule ooo Omakule oooo Double Promotion Zero commotion We go sing a brand new song Double Promotion Zero commotion Say we go sing a brand new song Ahh Na Na Na This Year This New Year That is my prayer for you For you, for you, you, you, you, you My Prayer for you, for you you you This New Year This Year e go better for every body Ona Na Badman
Writer(s): Richard J Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out