album cover
Payday
16
Hip-Hop/Rap
Payday was released on February 18, 2024 by Bamz of life as a part of the album Born From Street - EP
album cover
Release DateFebruary 18, 2024
LabelBamz of life
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM95

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Akinode Sodiq Olanrewaju
Akinode Sodiq Olanrewaju
Songwriter

Lyrics

I dey hustle everyday have been waiting for the payday
Ojowo gan loma tode
Won ni eweni tayen se
As i dey do my thing i dey make evidence dey
Make them no tell me make i seke
Torie ni mose teramo
And my mama dey work she dey strive hard o
Hustle from orile to alagbado eh eh
Ile aye tiwa dogun
Ile aye ti le gan
If I no get i don fuck up
Olohun gbo i no fit lock up
Ile aye tiwa dogun
Ile aye ti le gan
If I no get i don fuck up
Olohun gbo i no fit lock up
Omo magbo oro owo loba mi o
Anything money e dey ginger mi o ajeh
Kiku mapa brother mi o
Cause i get many bills wey dey ginger me o
Omoh u remember when I dey alaro
Back then wey be say kosowo
Shit wey i face people don't know
Ah money do ojoro o
Sheybi mummy jiya
Kode nida kemi omo tunje je
Kemi omo tunje ha ha
Na why i dey calculate
Make the money dey
Make e no delay ah ah
Owo apekanuko jowo made kamiko laye mi
Jhor o
Jhor o
Jhor o
I dey hustle everyday have been waiting for the payday
Ojowo gan loma tode
Won ni eweni tayen se
As i dey do my thing i dey make evidence dey
Make them no tell me make i seke
Torie ni mose teramo
And my mama dey work she dey strive hard o
Hustle from orile to alagbado eh eh
Ile aye tiwa dogun
Ile aye ti le gan
If I no get i don fuck up
Olohun gbo i no fit lock up
Ile aye tiwa dogun
Ile aye ti le gan
If I no get i don fuck up
Olohun gbo i no fit lock up
If hustle na crime mati ma jewa ni panti
Oye kiti majale bayi but me i can't
Have been hustling from day one till now
But toba shi account me bai ole ba shingbain
Sheybi chicken niya tiyin je iya temi je ya
Time teyin finje pizza iya temi njewa
Na why I dey hustle like say i wan die
I dey drink I dey smoke but still I no bad
Iya buruku jemi koda oni kinlo rewawa
Oni toba Wunmi kin salo moma padawa
Back then emi ati poverty man coversate
Taba wani iwaju taba jonlo koni trafficate
I dey mad i dey craze toba ti joro owo
Moti sign tipetipe moti dagbawo
I dey do many things just to get this raba
But babe still coming in shaking bombom
I dey hustle everyday have been waiting for the payday
Ojowo gan loma tode
Won ni eweni tayen se
As i dey do my thing i dey make evidence dey
Make them no tell me make i seke
Torie ni mose teramo
And my mama dey work she dey strive hard o
Hustle from orile to alagbado eh eh
Ile aye tiwa dogun
Ile aye ti le gan
If I no get i don fuck up
Olohun gbo i no fit lock up
Ile aye tiwa dogun
Ile aye ti le gan
If I no get i don fuck up
Olohun gbo i no fit lock up
Ile aye tiwa dogun
Ile aye ti le gan
If I no get i don fuck up
Olohun gbo i no fit lock up
Ile aye tiwa dogun
Ile aye ti le gan
If I no get i don fuck up
Olohun gbo i no fit lock up
Written by: Akinode Sodiq Olanrewaju
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...