album cover
Ginger Me
Afro-Beat
Ginger Me was released on January 26, 2024 by The Vybez Entertainmemt as a part of the album Vybez & Melodies - EP
album cover
Release DateJanuary 26, 2024
LabelThe Vybez Entertainmemt
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Kehinde Samson Shoyinka
Kehinde Samson Shoyinka
Songwriter

Lyrics

Awfa bro
Shey you dey whine me ni
Wetin you dey follow me talk
Wetin do my money
Wa shey you wan reap me ni
You no fit reap me o
Send my money now now now
Or else
Emi maseka fun e mo de ma gba owo mi lowo e
Make you go hear now now
Vybez
You know the vybez
Na money wey dey ginger me
If e no be money no dey bother me
No dey owe me money pay my salary
Toba jemi lowo moma kala ni
Na money wey dey ginger me
If e no be money no dey bother me
No dey owe me money pay my salary
Toba jemi lowo moma kala ni
Give me my money no dey poco me yea
No dey poco me yea
Give me my money no dey poco me yea
No dey poco me yea
Give me my money no dey poco me yea
For the money o
For the money oh
Hustle everyday hustle every night
For the money
Kin le jaye
kin le gbomo
Kin le shaye
Kin le rale
Kin le ramoto
Mofe je lotto
Vybez
Moma se e nika
Moma se e nika
Moma gun e nigo
Moma yin e nibon
Moma gba e leti
Mona fun e nigbo
Reaper moma ba e ja
Na money wey dey ginger me
If e no be money no dey bother me
No dey owe me money pay my salary
Toba jemi lowo moma kala ni
Na money wey dey ginger me
If e no be money no dey bother me
No dey owe me money pay my salary
Toba jemi lowo moma kala ni
Give me my money no dey poco me yea
No dey poco me yea
Give me my money no dey poco me yea
No dey poco me yea
Give me my money no dey poco me yea
Mofe jaye Cotonou pelu Germany
Sebi na sapa dey hinder me
Make them talk my matter owo lobami
If i send my aza shey you fit to wire me
Na money wey dey ginger me
If e no be money no dey bother me
No dey owe me money pay my salary
Toba jemi lowo moma kala ni
Na money wey dey ginger me
If e no be money no dey bother me
No dey owe me money pay my salary
Toba jemi lowo moma kala ni
Give me my money no dey poco me yea
No dey poco me yea
Give me my money no dey poco me yea
No dey poco me yea
Give me my money no dey poco me yea
Written by: Kehinde Samson Shoyinka
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...