album cover
ANTHEM (feat. STEPS)
50
Hip-Hop/Rap
ANTHEM (feat. STEPS) was released on January 17, 2024 by 6429938 Records DK2 as a part of the album ANTHEM (feat. STEPS) - Single
album cover
Release DateJanuary 17, 2024
Label6429938 Records DK2
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM73

Credits

COMPOSITION & LYRICS
FRED NOSA OKUNDIA
FRED NOSA OKUNDIA
Songwriter
JOSHUA OSAMUDIAMEN
JOSHUA OSAMUDIAMEN
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Raynstorm
Raynstorm
Producer

Lyrics

Raise the ruff!!!
Yeah we badder than dem
Where i come from
I give dem national anthem
Jah bless we so we tougher than dem
Roll up mi kpoli that's why we higher than dem
(Woyo)!!
Big up yourself (big up yourself)
Never gon' dread (never gon' dread)
Burn up the chalice, nobody holy, you be the best
(You be the best)
Big up yourself (big up yourself)
Never gon' dread (never gon' dread)
Burn up the chalice, nobody holy, you be the best
(You be the best)
Flam b don begin dey rap again
Haters go begin dey cap again
Pastor tell me make i born again
Na you wan train am
Me i nor fit born again
Baba god make i nor rap in-vain
If i nor make am,tell me na wetin i gain
This na my real life mehn nor be play
Dem nor fit stop me i'm like a moving train
I paint picture with a white paint on a white board
Their picture nor clear like itel me i be ipod
Dem say i nor fit blow if i rap with pigin
Even birdman nor fit rap with pigin
Wish me well e nor go cost you anything
Express your feelings now,tomorrow no certain
Jus dey clap until e reach your turn
Cheers to better days,make the kush dey burn
By gods grace we go reach there
Where grace carry you money nor reach there
But incase you don't know
Have been a G all my life
And my favorite alphabet has been G all my life
Raise the ruff!!!
Yeah we badder than dem
Where i come from, i give dem national Anthem
Jah bless we so we tougher than dem
Roll up mi kpoli that's why we higher than dem
(Woyo)!!
Big up yourself (big up yourself)
Never gon' dread (never gon' dread)
Burn up the chalice, nobody holy, you be the best
(You be the best)
Big up yourself (big up yourself)
Never gon' dread (never gon' dread)
Burn up the chalice, nobody holy, you be the best
(You be the best)
Soon dem go hear me pon radio
Steadily bursting your stereo
Know that i'm telling you
Always ahead of you
Ladies dem follow go
Steadily giving dem fire fire
See na where i dey
I dey steady mount my lane
Na for ghetto when i start
So you nor fit take me play
Like jerry springer,i ready for any story
Nothing wey we never see
But we still give god all the glory
Steady be repping the south
You know say me nor fit shout
Depression is real so make you try to dey reach out
To your guys sometimes
Consistency and believe
Is all you need
And keep your head up like your nose dey bleed
Dj t-monie dope records only
Call me flam b incase you don't know me
Big up yourself (big up yourself)
Never gon' dread (never gon' dread)
Burn up the chalice, nobody holy, you be the best
(You be the best)
Big up yourself (big up yourself)
Never gon' dread (never gon' dread)
Burn up the chalice, nobody holy, you be the best
(You be the best)
Written by: FRED NOSA OKUNDIA, JOSHUA OSAMUDIAMEN
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...