album cover
The One
1,249
World
The One was released on February 14, 2024 by NikkyboyRecords as a part of the album The One - Single
album cover
Release DateFebruary 14, 2024
LabelNikkyboyRecords
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM112

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Nikkyboy
Nikkyboy
Performer
Emski
Emski
Performer
Ayome
Ayome
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Destiny Nnanta
Destiny Nnanta
Songwriter

Lyrics

Ah don kpalanga for your matter
E don tey wey dem call en father
Cause ah don fall e don tey
See the matter no be child’s play
As ah Dey comport oh comport o
If you near me you collect o
Na you be the one
Na you be the one
Na you be the one
Wey dey make me stay
Na you be the one
Na you be the one
Na you be the one
Wey Dey high my brain
Na you be the one
Na you be the one
Na you be the one
Wey dey make me stay
Na you be the one
Na you be the one
Na you be the one
Wey Dey calm my brain
Ifeoma tell me say
I be the guy we Dey her mind
And I tell am sey ah no go ever fall her hand
If I’m to choose that girl I swear na u wey ah go choose
Girl I wona hold u tight
Hold u tight make u take my pain
Girly I wanna tell u something
Telli person
Call ur mother
Call father
Shey na Bentley
Eh eh ah go pay
Oh my baby baby baby
Look what you doing to me
Make I be your romie
Make you be my Julie
Since 1944 ah don fall for you
Anything you want ah go buy times two
Anybody wey trespass ah go fight kung fu
No go ever hungry cause I get banku
Baby baby darling jowo
No play me
Because I get much loving
For you baby no hide and seek
Na you be the one
Na you be the one
Na you be the one
Wey dey make me stay
Na you be the one
Na you be the one
Na you be the one
Wey Dey high my brain
Na you be the one
Na you be the one
Na you be the one
Wey dey make me stay
Na you be the one
Na you be the one
Na you be the one
Wey Dey calm my brain
Ah don dey write this song for you o
Ah don dey Zanku for you o
Ah go fly you to Toronto cause
You be my baby boo for life
Ah go take to see mama
The priest go judge our matter
Promise me sey you go stand by me
Joma baby jowo o
Na you be the one
Na you be the one
Na you be the one
Wey dey make me stay
Na you be the one
Na you be the one
Na you be the one
Wey Dey high my brain
Na you be the one
Na you be the one
Na you be the one
Wey dey make me stay
Na you be the one
Na you be the one
Na you be the one
Wey Dey calm my brain
Written by: Destiny Nnanta
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...