Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Majeeed
Majeeed
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Ekeh Chiaka Joseph
Ekeh Chiaka Joseph
Songwriter

Lyrics

No one knows how much time we have That's why we must live in the moment We must enjoy the moment We must reach and see and spend As much time as we can with our families and friends And the people that we absolutely love Them dey find money, you dey find babe Na the only thing wey go fit make a man fail Paddie better soji, put your head straight Make e no go be had I know be the case You say you like kele with a fine waist Kele wey go make lawyer file case You dey form bobo with your 5k You no get money, you dey post giveaway Oh, my God Time they say don't wait for nobody Time they say is really the money (Asiko ni koko koko) Time they say waits for nobody That same time an time wey no Give me five minutes, I'll be on my way Aunty Kilode an so so man place You say you no won soji, say you get craze We never start to dey talk you dey frown face Your night na morning for your estate Na so so corner corner follow one way But I see you when you off light for that Toyota Corolla(×2) Oh, Aunty wetin dey sup, oh? Time they say don't wait for nobody Time they say is really the money (Asiko ni koko koko) Time they say waits for nobody That same time na time wey no get time Them dey find money, you dey find babe Na the only thing wey go fit make a man fail Paddie better soji, put your head straight Make e no go be had I know be the case
Writer(s): Ekeh Chiaka Joseph Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out