album cover
Border (feat. Highboy)
23
Hip-Hop/Rap
Border (feat. Highboy) was released on January 26, 2022 by Mbanga Nation as a part of the album Border (feat. Highboy) - Single
album cover
Release DateJanuary 26, 2022
LabelMbanga Nation
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Aker Fanen David
Aker Fanen David
Songwriter

Lyrics

MBanga
Ne Langa
Dey call me highboy
BigBang is my boy
She say it no matter if I no get million dollar
If I dey climb okada
Money no go cost wallah
De baby say she go dey there
It no matter if landlord chase me comot
She go cover me up
Even if I dey sleep for church
So she say to me
Boy don't bother
My love got you covered
They can't put asunder
If dem try say na thunder
She say boy don't bother
My love got you covered
They can't put asunder
If dem try say not thunder
I never choose to be a loose
I don't wanna be her ex
I don't wanna be her loose
I don't wanna do things
Make my baby confused
I just wanna hold her
Cause she's a wife of twos
Yeah
One shirt, one jeans
Baby no sand
Ye kwagh u alu
Ken amo man uke na dey too blend
She no send design
She no send trend
She be true friend
To follow down to the till end
Nobody share
Nobody like our photo
Nobody say hello
They say we no gety motor
My baby call me baby
Baby no dey bother
We no get am today
But tomorrow we go gather
She say boy don't bother
My love got you covered
They can't put a sunder
If dem try say not thunder
She say boy don't bother
My love got you covered
They can't put asunder
If dem try say not thunder
I don't know
Why you love me so
I don't know
Anywhere you go
I go follow go
Go Yankee, go Morocco
I don't know
Why you love me so
I don't know
Anywhere you go
I go follow
Go Yankee, go Morocco
Okay
ShimaKwe bee
Shima mem
Lenge Lenge
Inja I Kwasi Ne nyoho
Hemba yogh Zende Zende
Mde Zende Tenge Tenge
Mgema timing akende
Mbayuhev ve
Shil ahenge
Vemase lamen agbenge
Haa
Enan usoom
Nahana?
Uyam ayaa
Unam shima you
Utondu Tyogh kpa Unaa?
She say I love you
Dey wundun mo ga chii
Alu pe u undum yô za undu hi yough chiii
Boy don't bother
My love got you covered
They can't put a sunder
If dem try say not thunder
She say boy don't bother
My love got you covered
They can't put asunder
If dem try say not thunder
I don't know
Why you love me so
I don't know
Anywhere you go
I go follow
Go Yankee, go Morocco
I don't know
Why you love me so
I don't know
Anywhere you go
I go follow
Go Yankee, go Morocco
My baby no mind if I come from Gota
She no mind if I no cross border
Written by: Aker Fanen David
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...