album cover
Survive
6
Music
Survive was released on November 22, 2023 by Africavibez Media as a part of the album Survive / Alpha Omega - Single
album cover
Release DateNovember 22, 2023
LabelAfricavibez Media
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM63

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Bahdboi Fasco
Bahdboi Fasco
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Olabamiji Fawas Olayemi
Olabamiji Fawas Olayemi
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
BlaQmix
BlaQmix
Engineer

Lyrics

Wah-wah, wah, wah-wah
Yeah, Bahdboi Fasco
So sad
I wasn't born with a silver spoon
Zero helper wey we can run too
I dey rough am on a one or two
I dey pray make my solution no get issue, wah-uh
Feel lonely many many time
Especially when I dey and I no get dime
It's so sad 'cause I know I'm dying inside
With my gee, one day, e go be for this side, ayy
Face my fears when nobody dey
Carry my leg go where the money dey
Now, I dey wait for my pay day
O de daju pe oshi maa de
'Cause eni ba l'omo, eni mo l'oba
I dey hustle just to run from sapa
K'owo yen wo'le, ka ke Hallelujah
Hallelujah pelu Headboi para
And, e be like yesterday
Wey dem say "make I run my ra-'ace"
Say, I'm not too small for the game
But then I'm too scared, what if I no go see the gain?
But, I later face am, na my life
Now, I'll do music till my next life
They say "dem go dey for me", all na lie
Me, I go say my mind, I swear, walahi
I face my shit alone (face my shit alone)
'Cause nobody holy oh (nobody holy oh)
Dem no send my daddy oh (ah-ah)
Survive or not, shebi na me know
Yeah, I'll survive oh (survival)
Man, I'll survive oh (survival)
Yeah, I'll survive oh (survival)
Man, I'll survive oh (survival)
Yeah, I'll survive oh (survival)
Surely, I'll survive oh (survival)
I'll survive oh (survival)
Man, I'll survive oh (survival)
Yeah-yeah, I'll survive oh
Man, I'll survive oh
Mm-mm oh
Man, I'll survive oh
(BlaQmix shii tulio pulio black)
Written by: Olabamiji Fawas Olayemi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...