album cover
4:30
6
Pop
4:30 was released on August 9, 2024 by Charly as a part of the album Coa - EP
album cover
Release DateAugust 9, 2024
LabelCharly
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM111

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Charly
Charly
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Charles Fakoya
Charles Fakoya
Songwriter

Lyrics

Ogo 5G
Won lele Won bati
Aje wa mi ri
Lojujumo ni 4:30
Ask About me
Para boy Zero Joy
Who's that nigaah
I go burst your speaker
Charly Oosha of Africa
I don come I don come
Gongo Aso
I dey London
Emi lomo tan so
Kowo satipe (kowotipe)
Ologo ma sunle
Trabaye
Je alaye
Plenty money come way
Money stop nonesense
If you're making money ball it on dem
Fire down
Oya Marama
Escobar
Wey d raba
Oshaprapra
Yebariba Yebaribo
Baby go low
Mafikosolo
Colorado
I dey on kolos
Oh nooo
Ogo 5G
Won lele Won bati
Aje wa mi ri
Lojujumo ni 4:30
Won lele won bati
Lojujumo ni 4:30
Blessing rain
Come my way
Oh lord can you feel my pain
Make I no go astray
Hustle la nje tomorrow we go again
Another day oriburuku go away
Don't come again
Make you faraway
No food for lazy man oh
Man we work must to chop oh
I don dey hustle since I dey 19
Go ask my mama my eye don see
You wan dey hear the boy story oh
Na 247 I dey kpoli oh
Nobody holy oh
Better days ahead
I pray for money
I pray for money
Ogo 5G
Won lele Won bati
Aje wa mi ri
Lojujumo ni 4:30
Won lele won bati
Lojujumo ni 4:30
Ogo 5G
Won lele Won bati
Aje wa mi ri
Lojujumo ni 4:30
Won lele won bati
Lojujumo ni 4:30
Written by: Charles Fakoya
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...