album cover
Shoddy
1
Music
Shoddy was released on April 18, 2023 by Origeenians as a part of the album Shoddy - Single
album cover
Release DateApril 18, 2023
LabelOrigeenians
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM109

Credits

PERFORMING ARTISTS
Skibrain
Skibrain
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Richard Doe
Richard Doe
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
DEELAW KESSIE
DEELAW KESSIE
Producer

Lyrics

eii why u dey worry me
u never dey care for me
eii why u dey worry me
u never dey close to me
you no dey see say i love you
you no dey see say my mind they bost for you
you no dey see say care for you uuuuu '
you no dey see say am in love love
eii why u dey worry me
you just dey play with my love for you
eii you never dey care for me
you just dey play with my love for you
obi do ba domi na mindo wobi ee
asoriba do mi na mindo wo bi ee
akonoba do mi na mindo wo bi ee
me do nie begye yemi dendee ii
se mi hu wa na me yemu agye mi wim
oh why na makoma gidigim
foowaa mami mbra bedidi
adi asa ma mi kra edi bim
ibi you wey dem create for me
ibi you wey dem made for me
ibi you wey go born my pikins dem all
ibi you wey den
you no dey see say i love you
you no dey see say my mind they bost for you
you no dey see say care for you uuuuu '
you no dey see say am in love love
eii why u dey worry me
you just dey play with my love for you
eii you never dey care for me
you just dey play with my love for you
obi do ba domi na mindo wobi ee
asoriba do mi na mindo wo bi ee
akonoba do mi na mindo wo bi ee
me do nie begye yemi dendee ii
se mi hu wa na me yemu agye mi wim
oh why na makoma gidigim
foowaa mami mbra bedidi
eii why u dey worry me
you just dey play with my love for you
eii you never dey care for me
you just dey play with my love for you
eii why u dey worry me
you just dey play with my love for you
eii you never dey care for me
you just dey play with my love for you
Written by: Richard Doe
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...