album cover
Sekeseke-Bula
13
Hip-Hop/Rap
Sekeseke-Bula was released on February 4, 2024 by Tagesa Music as a part of the album Sekeseke-Bula - Single
album cover
Release DateFebruary 4, 2024
LabelTagesa Music
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM65

Music Video

Music Video

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Aladesanmi Omotayo Abiodun
Aladesanmi Omotayo Abiodun
Songwriter

Lyrics

Hehehehehehe
Sekeseke bula sakasaka bula 8 times
Tagesa on this one men
Sekeseke bula sakasaka bula 8 times
I go turn your orange to water-melon
I go turn your Banana to plantian
One dollar go be 1 naira for Naija
Atm go dey comot coins for Naija
Lagos go turn new Honkgong for Naija
AI go get belle for Naija
Bobrisky go born twins for this year
Tundeednut go relocate to Naija
Davido go still dey date Anita
Portable go marry 10 wifes se
UK no go fit survive without naija
Electricity go stable for Naija
Sekeseke bula sakasaka bula 8 times
E gbo
Abi omo yoruba omo Oshodi mc olu omo kowafun mi blabla
Iya yin egbadun ni kin pede die kin pofo die
Eba pe plamide kowafun mi Cac
Tunde ednut dey control naiaj from Atlanta
Bado still be baba for this industry
Ti arigisegi bati segi ori ara re lofin gbe
Gbobgo igi ti elegbede bati fowo ba didun lohundun
Gbogbo nkan tabatise koma dundun
Ebami sofun ibidun ko ko ma fun mi dundun
Omo naija
Aya mio ja omo naija aya mi oja
Sekeseke bula sakasaka bula 8 times
Written by: Aladesanmi Omotayo Abiodun
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...