album cover
Roses
album cover
Roses was released on February 9, 2024 by Over Dedicated Records as a part of the album Roses - Single
February 9, 2024
LabelOver Dedicated Records
LanguageEnglish
BPM101
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

My lady no be so so
My lady no be so so
My lady no be so so
But she dey take all of pains away yeah
Love me like a popo
Na she dey put my heart for jail
Got me dancing awilo
Anytime wey she comes to stay
Make me shout Jesu, I dey craze oh
For ya body yeah
I really wanna know what you feel inside for me
Cause the feelings no fit die and you no fit decide for me
I really hope you know this
Your loving feels like roses
And it is living in my body soul
I dey I dey I dey
When nobody go dey
When money sef no dey
I dey for you Aje
She say she dey she dey
When money sef no dey
When nobody go dey
She say she dey Aje
I dey I dey I dey
When nobody go dey
When money sef no dey
I dey for you Aje
She say she dey she dey
When money sef no dey
When nobody go dey
She say she dey Aje
You know say i dey for you pass anybody oh
I no go fit to take leave you go
Cause na this love e dey make dey manya oh
E dey scatter my dada my medulla oblongata oh
I no go fit to miss your attendance ohh
My lady no be so so
But she dey take all of pains away
Love me like a popo
Na she dey put my heart for jail
Got me dancing awilo
Anytime she comes to stay
Make me shout Jesu, I dey craze o
For ya body yeah
I really wanna know what you feel inside for me
Cause the feelings no fit die and you no fit decide for me
I really hope you know this
Your loving feels like roses
And it is living in my body soul
I dey I dey I dey
When nobody go dey
When money sef no dey
I dey for you Aje
She say she dey she dey
When money sef no dey
When nobody go dey
She say she dey Aje
Ahhn
When nobody go dey
When money sef no dey
I dey for you Aje
I dey I dey I dey
I dey I dey I dey
Written by: Vincent Ameh
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...