album cover
Graceful
Hip-Hop/Rap
Graceful was released on March 1, 2024 by 62D9 as a part of the album Graceful - Single
album cover
Release DateMarch 1, 2024
Label62D9
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM117

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
62D9
62D9
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Oluwaseun Taiwo
Oluwaseun Taiwo
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Seebeat
Seebeat
Producer

Lyrics

even if i rise on fall
on the ground i go stand pon it yeah
oluwa lo shomi
kode si elomi nah
 
jeko mo pe otgas
one time
attention... at ease
reason why i dey fly like this
showers of blessings rain on me
s*** is hard make you pray for me
igba kan lo igba kan bo
mo gbadura gba n gba motu gba ni ko ro
 
won le help why dem dey feel pompous
  
ko ye ma fi aki we pawpaw
oya se we re we
more blessing comes in my way
 
ori mi pe bi alajo shomolu
credit alert everyday
thats what i pray for
make ehm come up
as i dey grind everyday make i turn up
 
see as e dey go omo ope ko de soro
oshi o bami lara mu no be color
praying longtime for grace of God
make we shine like this
5g network for real wey dey
make me dey high like this
even if i rise and fall on the ground
i go stand pon it yeah
oluwa lo shomi
kode si elomi nah
you no sabi say
baba God do am for me
ni nkan ti mo ba ti shi
se oun le ma bami shi
no dey think am i dey fire gan
 
no dey too rush e go balance gan
tori lati 90\'s mo ti tera mo
dem won put me one side buh mo jase won
tabatiada bo pe ori mi laida
ceilling fan abi standing fan o
anyhow e be koma blow me sha
 
i don dey climb high on my way up
cele cherubim ati seraphim
oluwa to se lo ma mu ayokun
se bi na me go know if i go belleful
praying longtime for grace of God
make we shine like this
5g network for real wey dey
make me dey high like this
even if i rise and fall on the ground
i go stand pon it yeah
oluwa lo shomi
kode si elomi nah
praying longtime for grace of God
make we shine like this
5g network for real wey dey
make me dey high like this
even if i rise and fall on the ground
i go stand pon it yeah
oluwa lo shomi
kode si elomi nah
gbe body to ba ti gbo gbe gbe
fami mora to ba ti wa lonely
 
dont worry be my woman be my girl
 
you know say i go love you everyday day
count my blessing one by one
abi na two by two jeka buga won
life is sweet o ni sugar gan
i no be jjc mo ko parol lo
gbe body to ba ti gbo gbe gbe
fami mora to ba ti wa lonely
 
dont worry be my woman be my girl
 
you know say i go love you everyday day
count my blessing one by one
abi na two by two jeka buga won
life is sweet o ni sugar gan
i no be jjc mo ko parol lo
Written by: Oluwaseun Taiwo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...