Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Wonda
Wonda
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Fejiro Blessed Edewor
Fejiro Blessed Edewor
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Beatz Vampire
Beatz Vampire
Producer
Authentic Mix
Authentic Mix
Mastering Engineer

Lyrics

One man’s meat is another man’s poison
Ah e ah
Nobody be everybody wen dey for prison
Commit crime
No go let your children come dey ask the reason
You no make am
Bcos you go explain
No evidence oh
Ah ah ehhhh eh
Ah eh ah eh x2
Ah eh ah eh
Ah eh ah eh
Muku Lu bam
Muku lu (bam bam)
Muku lu bam (bam bam) X 2
Ku Ku lu bam bam bam
Ku lu yeah
Kulu bam bam bam
Kulu bam
Somethings fit make you kolo
I Dey want make you know so
Like when you play bet ticket cut o
Or dem steal your original charger
Or when you dey inside trotro
And you no fit find your wallet
Or you dey try rush go somewhere
After long wait Uber man cancel
Yeah yeah
So many things me I fit to yarn
Keep am low when you Dey make your plans
You never know who Dey try spoil your plans
You never know who wan take up your chance
Opportunity only come but once
If you miss am
Me sef I go pounce
Like a naira like a cedis to pounce
Baby back to the beat
Oya dance
One man’s meat is another man’s poison
Ah e ah
Nobody be everybody wen dey for prison
Commit crime
No go let your children come dey ask the reason
You no make am
Bcos you go explain
No evidence oh
Ah ah ehhhh eh
Ah eh ah eh x2
Ah eh ah eh
Ah eh ah eh
Muku Lu bam
Muku lu (bam bam )
Muku lu bam (bam bam ) X 2
Ku Ku lu bam bam bam
Ku lu yeah
Kulu bam bam bam
Kulu bam
Chant
Wonda
Written by: Fejiro Blessed Edewor
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...