album cover
Healer
5
Afro-Beat
Healer was released on January 29, 2024 by 6453355 Records DK as a part of the album Healer - Single
album cover
Release DateJanuary 29, 2024
Label6453355 Records DK
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM47

Credits

COMPOSITION & LYRICS
God'swill Chimaram Igwe
God'swill Chimaram Igwe
Songwriter

Lyrics

I no go carry evil face you
Bad man no dey two
Anything wey do me
I dey carry'am go to jesu
Be my healer
When i call on you
Every day, day
Bring my Rezler
Make I burn up my ABJ
Cos'You no know where I focus
My own hustle
My niggis wey dey there
Dem dey hole nozzle
Point that thing make you get double
Uuuuh
I getti fire now wey no go kwench
Double my hustle I want the Bentley
I grind TDB to leave the trenches
Cos I lack shoulder, and I lack muller
So 'oh my lord o
Telli me something
How I want take dey now
Bring my Claro
Something inside there
Dey make me Colo
So 'oh my lord ohh
Telli me something
How I want take dey now
Bring my Claro
Something inside there
Dey make me Colo
Written by: God'swill Chimaram Igwe
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...