album cover
Smile
album cover
Smile was released on February 14, 2024 by Jupiter Media Distribution as a part of the album Smile - Single
ReleasedFebruary 14, 2024
LabelJupiter Media Distribution
LanguageEnglish
BPM97
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

Baby when you smiling ahhhh
Baby girl I’m smiling too
And when you no Dey happy ahhhhhhh
Say Me sef I no go happy too
Nothing I am without my baby
Say Nothing I am without you girl
Ohhhh nothing I am without my baby
Nothing I am without my girl
Without you my girl
Oya bonju,
when you see me make you say bonju
Oh no, ah haaa
Say na who born you
Baby girl you fine like say you be two
Oh no, ah haaa
My world my life baby everything goes for you
I fit kpai for you, me I no fit lie for you
Recognize me the man a afi die for you
So my baby (babyyyyyy)
only you wey dey
Drive me crazy daily
Steady on my grind me I fit give you
Anything you want o
Only you only you
 wey dey push all my buttons ahh
They can’t tell me nothing ohhh
Baby when you smiling ahhhh
Baby girl I’m smiling too
And when you no Dey happy ahhhhhhh
Say Me sef I no go happy too
Nothing I am without my baby
Say Nothing I am without you girl
Ohhhh nothing I am without my baby
Nothing I am without my girl
Without you my girl
Oya bonju,
when you see me make you say bonju
Oh no, ah haaa
Say na who born you
Baby girl you fine like say you be two
Outro adlib
Written by: Inetimi Odon

Loading...