Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
DAR HERO
DAR HERO
Performer
COMPOSITION & LYRICS
George Dare
George Dare
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Asuzu
Asuzu
Producer

Lyrics

Iyeahh mmm yeah yeah
Me don't wanna beg somebody
I wanna make my money
Me no wan talk with empty pocket
Me no like trash , me no like stress
I wanna be somebody
Somebody wey dey epp somebody
Me no wan be like who dem swear for
Wey go come dey tell people
How im get am before (no be property)
Wahala for lazy man
That's why i'm a busy man
Mama hope say you understand yeah
hmmm
Wahala for lazy man
That's why i'm a busy man
Mama hope say you understand yeah
hmmm
Iyaka k' o
Afre okoneyo ndaya k' o
Ndaya k'o
Nsuk Wana okuk o
Nsuk Wana okuk o
Iyaka k' o
Afre okoneyo ndaya k' o
Ndaya k'o
Nsuk Wana okuk o
Nsuk Wana okuk o
Oluwa shower your blessings
Plenty blessings
Plenty plenty
Plenty blessings
Make ah no empty
Oluwa shower your blessings
Plenty blessings
Plenty plenty
Plenty blessings
Make ah no empty
Iyaka k' o
Afre okoneyo ndaya k' o
Ndaya k'o
Nsuk Wana okuk o
Nsuk Wana okuk o
Poverty is a sin
So ah dey hustle right yeahhh
Oluwa biko shine your light
Wahala dey every day
Some dey fly for night
Nwana nkanga yin o
Make ah no loose my sight yeah
I don't sleep, I dream big
Na open doors wey my eyes wan see
For peace of mind i pray
When i get on my knees
I want the money
When I'm out on this street
Wahala for lazy man
That's why i'm a busy man
Mama hope say you understand yeah
hmmm
Wahala for lazy man
That's why i'm a busy man
Mama hope say you understand yeah
hmmm
Iyaka k' o
Afre okoneyo ndaya k' o
Ndaya k'o
Nsuk Wana okuk o
Nsuk Wana okuk o
Iyaka k' o
Afre okoneyo ndaya k' o
Ndaya k'o
Nsuk Wana okuk o
Nsuk Wana okuk o
Oluwa shower your blessings
Plenty blessings
Plenty plenty
Plenty blessings
Make ah no empty
Oluwa shower your blessings
Plenty blessings
Plenty plenty
Plenty blessings
Make ah no empty
Iyaka k' o
Afre okoneyo ndaya k' o
Ndaya k'o
Nsuk Wana okuk o
Nsuk Wana okuk o
Written by: George Dare
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...