album cover
Peace
10
Afro-Pop
Peace was released on February 23, 2024 by Geniie as a part of the album Birth of Geniie
album cover
Release DateFebruary 23, 2024
LabelGeniie
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Geniie
Geniie
Performer
COMPOSITION & LYRICS
wisdom chinedu agbo
wisdom chinedu agbo
Songwriter

Lyrics

Yeahh Magical
Many things wey me i don face
Many things wey don face me
I don dey d place, them dey celebrate me But for back say na dem dey stab me
Jah save me from friendenemies Enemies self nor see my back
I don dey d place, them dey celebrate me But for back say na dem dey stab me
Jah save me
From the peeps
Wey wear white but na them Wey dey very dark
Save me
From the peeps
Wey come as pillars but they are killers Jah save me
From the one’s
Wey dey say they love but want see me fall
Save me
From d one’s
Wey dey call me blood but wan spill my blood
Dey ur dey make
Make i dey day
I just want my Peace
I be the bad person
Go make i dey in Peace
Dey ur dey make
Make i dey day
I just want my Peace
I nor mind be the bad person As long as i dey in Peace
For d highway
I dey hustle pass d guys wey dey 4 highway But e nor ever show for my face
And that na another palava wey i dey face For olokpa their face
See me see gbese
You wan help me, you dey thief my money That my friend really teach me lesson
At 17 i no fit trust person
Anybody
Jah save me
From the peeps
Wey wear white but na them Wey dey very dark
Save me
From the peeps
Wey come as pillars but they are killers Jah save me
From the one’s
Wey dey say they love but want see me fall
Save me
From d one’s
Wey dey call me blood but wan spill my blood
Dey ur dey make
Make i dey day
I just want my Peace
I be the bad person
Go make i dey in Peace
Dey ur dey make
Make i dey day
I just want my Peace
I nor mind be the bad person As long as i dey in Peace
Written by: wisdom chinedu agbo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...