Similar Songs
Credits
COMPOSITION & LYRICS
Michael Ikechukwu Uzochukwu
Songwriter
Lyrics
Eeeeeeeeee
Sweetie melody
My single life ee sweet pass
Your relationship ee don cast am
Igienacion with the inspiration
Na mumu wey go be the lover
My single life ee sweet pass
Your relationship ee don cast am
Igienacion with the inspiration
Na mumu wey go be the lover
Valentine this, Valentine that
Valentine kirikiri you don cast am
Valentine this, Valentine that
All about dirty dirty na you cause am
Aaah Jükwäyà
Which kind lonely be this my gee
Lonely single pikin like me
Lonely life ee the sweet, ee the bitter
Nobody go call you kiri
Nobody go beg you for kiss
Nobody for Your dream
Nobody go knack you for free
Nobody go play you sikie
Unless you go rehmit ooo
Nobody go suck Your dgick or Your pusshhy
Nobody go call you the king or the queen
Nobody wey go dey for Your brain
Aaaahh aaahh
My single life ee sweet pass
Your relationship ee don cast am
Igienacion with the inspiration
Na mumu wey go be the lover
My single life ee sweet pass
Your relationship ee don cast am
Igienacion with the inspiration
Na mumu wey go be the lover
In Your own arena
Nobody go call you my boo
Nobody go take you to zoo
Or the table for two
Nobody go put you for mood
Nobody go do you juju
Without de remut oo
Nobody wey go come Your school
Give you flowers where people go full
Hug Your body like Say na mumu
Aaahh but in the other way round
Nobody go de bill you
Nobody go disturb you
I say nobody
Nobody go confuse you
Nobody go pressure you
Aaahh Nobody yyyydyyyybody
Body body dyyy bobobodydidi
Nobody
Me and you know say nobody
Anyways
My single life ee sweet pass
Your relationship ee don cast am
Igienacion with the inspiration
Na mumu wey go be the lover
My single life ee sweet pass
Your relationship ee don cast am
Igienacion with the inspiration
Na mumu wey go be the lover
My single life ee sweet pass
Your relationship ee don cast am
Igienacion with the inspiration
Na mumu wey go be the lover
Writer(s): Michael Uzochukwu
Lyrics powered by www.musixmatch.com